Naija Music

Asake – Amapiano ft. Olamide (Lyrics)

Asake – Amapiano ft. Olamide (Lyrics)
Asake – Amapiano ft. Olamide (Lyrics)

Mr. Money, Asake delivers a potential record, “Amapiano” featuring Olamide.

Asake – Amapiano ft. Olamide Lyrics

Dem know, dem know, dem know, dem know
Ololademi Asake
Tune in to the king of sounds and blues
Dem know, dem know

Amapiano, eh
Diano, eh
It’s a big vibe, all the girls dem know (Shu)
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit
Amapiano, eh
Diano, eh
It’s a big vibe, all the girls dem know
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit

They see me coming
Dem dey shout hallelujah
Everyday ibi be like a new year
Oversees dem wan chop me like suya
Ọmọ I no fit dawg all these doings, eh, eh
Greasy oh, greasy oh
E dey dance like Chris breezy oh, easy oh
Ọmọ my wrist e dey cold, e dey freezy oh
Dem no dey call me Mr Money for no reason oh
As e dey go, eh
Amapiano, eh
We go show, eh
We go let them know, eh
Na we dey run the town and any show
Bigger than any woe
Stronger than any foe, eh, eh
Badman flows, eh
Put them on their toes, eh
On the low, eh
The gal dem know, eh
My gbedu shut down southy, janmo
Colorado
Pass me the fat jumbo

Amapiano, eh
Diano, eh
It’s a big vibe, all the girls dem know (Shu)
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit
Amapiano, eh
Diano, eh
It’s a big vibe, all the girls dem know
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit

Yeah
Oju kan, eh
Ọ kan ni giran, eh
Bad bitches
Wọn ti wọle, ṣe ri wọn?, eh, eh
Turn me up, eh
Oya carry on, eh
Shake your caravan for the Don Corleone, eh, eh
What the fuck, eh
Get down on the floor, eh
I can never fall, R.I.P to 44, eh, eh
I’m trading all of my sorrow now for my peace, eh
I’m glad I made it out the belly of the beast, eh, eh
From the ground up, eh
Nigga stand up, eh
See the fandom
We no need eh, eh
But when they eh
And then they never done, eh
I’m telling y’all better get the memorandum, eh, eh
One thing I know, eh
Amapiano eh, Amapiano
All of my P I know, eh, eh
No mercy I know, eh
Italia no
Killing bitch is all I know, eh

Amapiano, eh
Diano, eh
It’s a big vibe, all the girls dem know (Shu)
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit
Amapiano, eh
Diano, eh
It’s a big vibe, all the girls dem know
Steadily, steadily
Heavily, we are getting lit

As e dey go, eh
Amapiano, eh
We go show, eh
We go let them know, eh
Na we dey run the town and any show
Bigger than any woe
Stronger than any foe
Badman flows, eh
Put them on their toes, eh
On the low, eh
The gal dem know, eh
My gbedu shut down southy, janmo
Colorado
Pass me the fat jumbo

Disclaimer: No copyright infringement intended. All rights and credits reserved to respective owner(s).

Add Comment

Click here to post a comment

Categories

Newsletter

Loading